Lyrics Labs
Happy Happy Lyrics - Artist : Timaya
Oh, oh, oh (Phyno)
Eh, eh, eh
Happy, happy, yeah, yeah, yeah
Oh, oh, oh, oh, uh
Happy, happy, oh

When I'm happy, happy, yeah, yeah, yeah
Oplikota, plikota, plikota warm water
Plikota, plikota, eh
Oplikota, plikota, plikota warm water eh

See, for the love I have for you
Anytime I see you happy, happy oh
When I'm happy, happy yeah eh

Girl, na you wey dey make me dey mental
Anytime time I see you I'm happy, happy eh
My baby, happy, happy oh oh oh

This love is so true
Girl, I'll do anything for you
Na you dey make me up
To dey happy, happy oh, oh, oh

Girl, I wanna be the one that make you wanna smile
Girl, I wanna be the one that make you wanna high
Baby, take me to your heart, oh, let's not fall apart
Let's walk down the aisle, girl, I love you till I die

Anytime I see you, my body dey do yori yori
Hain, anytime when I dey with you
E be like say dem play ogbono feli feli

I'm pleading, take me to your heart oh
Let's not fall apart
This love no go die and I'll love you till I die

For the love I have for you
Anytime I see you, happy, happy oh
My baby, happy, happy eh, eh, eh

Girl, na you wey dey make me dey mental
Anytime I see you, I'm happy, happy, oh
My baby, happy, happy, oh, oh, oh

Baby, girl na you wey go dey chop my money
Na you wey children every time go dey call their mummy
Make me do you eye banner, wan go anywhere
Oh, oh, oh, baby, and you na be the girl

Everywhere wey you dey
I go dey there
Far or near, never anywhere
No matter anywhere you dey there
Girl, I swear to dey there, there

See na you be the person wey dey make me whole
Anytime wey I no see you
E be like say my life dey low, anse, anse
Ose, ose o, inna top of this o
Pasusu zurkuma oh
I say inna top of the yonkele oh oh

Baby, girl na you wey dey make my life dey sweeter
If I no dey with you, it be like say I drink Alomo bitters
Say, say oh, oh, inna ontop of the yo
Pasusu zarokumo oh
I say, "Inna top of the yonkule oh, oh"

For the love I have for you
Anytime I see you, happy, happy eh
My baby, happy, happy, oh oh oh

Girl, na you wey dey make mental
Anytime I see you, I'm happy, happy oh
My baby, happy, happy, oh, oh, oh

I don't care if them say you mumu
Baby, I don't care
If you don friend my friend before

Na you wey I want eh
Na you complete my life eh
You make me happy, happy, oh, oh
I'm happy, happy, oh, oh, oh

When I no get money
Baby, girl you go dey stand by me
I'd be there, you go dey pray for me
You want me to get money eh, ah

When I never get money, oh
You go dey dance for me
I'm happy, happy yo
I'm happy, happy yo, oh, oh

With you in my life
My baby, I'm blessed
Everyday for my life, it's true
I swear, I'll be there

I don't need to get money, oh
I don't need anything, oh
I'm happy, happy oh, oh
Happy, eh, eh, eh

You dey by me
Even the raining season dey by me
When things go bad
You still soji
I say, "Happy, happy, oh, oh"
Happy oh

Everybody kirikota kirikota bam
Kirikota wankota krikota bam, bam, bam
Okirikota kirikota bam
Wankota, wankota, krikota bam, bam, bam

When I no get money
Baby, na you go dey stand by me
I'm happy, happy oh, oh, oh

I am H-A-P-P-Y
P-P-P-P-Y
I am H-A-P-P-Y
P-P-P-P-Y
I am H-A-P-P-Y
P-P-P-P
Happy, happy, oh, oh, oh, oh
Oh-oh-oh-oh-oh

Copyright © 2009-2024
Privacy policy - DMCA Policy - Contact Us