|
Born To Win Lyrics - Artist : Timaya
Right
Chulo Legoo E yeah Eh ah Chulo no dey tire (Chulo eh) Lift them higher Take dem higher (stoopid, right) I'm born to win Me, I no get anybody to help me so I must win (right) All my life, everyday, my dream is just to win Me, I no get anybody to help me so I must win Na me be the boy back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Gongo a gongo a gongo aso (right) Back inna the days, we dance gongo aso (yeah) These days, everything maka din lo I know some artists wey we start I hear them no more Brother, sister, aye lo (yeah) Back inna the days, dem dey buga gan Look around, turn around see The grace for my life is so special I'm born to win I no get anybody to help me so I must win (right) All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh) Me, I no have anyone to support me so I must win Na me be the boy, back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Get away, when I sell plantain Where dem dey? (nobody really knows tomoro) E don tey, when the boy don dey reign Me, I dey hustle back e don tey (chulo eh) Get away, when I bin sell plantain Where dem dey? E don tey, when the boy don dey reign Me, I dey dey hustle back e don tey (chulo eh) Chulo no dey tire Anytime I come; me I give them fire All of my guys, me I link dem higher And I'm still that tonyo tonyo Say chulo no dey tire Any time I come; me I give them fire All of my guys, me I link dem higher And I'm still that tonyo tonyo I'm born to win I no get anybody to help me so I must win (right, yeah) All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh) Me, I no get anybody to help me so I must win (yeah) Na me be the boy back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Gongo a gongo a gongo aso Back inna the days, we dance gongo aso Gongo a gongo a gongo aso These days, everything maka din lo I know some artists wey we start I hear them no more Brother, sister, aye lo Back inna the days, dem dey buga gan Look around, turn around see The grace for my life is so special Say the people wey we start I see dem no more Stoopid! Legoo! |
Copyright © 2009-2024 |