|
Johnny Lyrics - Artist : Falz
Ahn
Johnny just drop Na person shout am down Johnny wey dey innocent Johnny wey dey new in town Them kill am for Jos For no just cause Nobody fit comot for house dem no born us Johnny no get priviledge But Johnny want more E wan go study Johnny say e wan be doctor Em family die for the same floors Same floors wey em blood pour Why we no fit be one bros What' you wasting all the blood for Shey na religion abi culture Abi politician wey dey sponsor Wetin be the thing wey dey cause war Wey you no stop to dey drop blood Who do you need to stone me the Matchete What is the point of the gunshot Pause Johnny just drop (Johnny just drop) Johnny just drop For no just cause Ah Come Ah Johnny come Johnny go Johnny just complete em youth service Passing out tomorrow So the guys dem do party For the place Wey the boys dem dey meet usually One or two drinks to relax No be say dem too shack Time don go Night don show Make dem come go house Who stand for road Make I horn oh Na em po po shout Park there Where your particulars And where do you think that you are going like this Nu wo yi ale Elu kpe le ma beh Te ba soro ju, ema teh Una don run go chop life Oya give me my share Before them talk one E say shut up Small boy, who dash you liver? Talk more I go cock gun Small time e don pull trigger Ah E don kill am oh We are gonna have a short break Everybody say yea yea Yea yea Johnny just drop Na po-po shoot am down This motherfucking trigger-happy nigga Just cause unnecessary sorry for em family sha All because them no oblige you when you ask for some cash No fucking dreads, no weapons Just him and his guys in his car You have the guts to tell me you accidentally discharge Mad man Waka You be bloody bastard You waste a life and try to tell me that you sorry after Trying times and dark days is just becoming darker It's still the same sad story just another chapter Johnny drop for Borno Johnny kpai for Plateau Some blame it on religion Some they fight for Malu Johnny drop for Lagos cause a foolish man overdo Johhny continue to drop Eyan melo lo maku Eyan melo lo maku Eyan melo lo maku |
Other Lyrics
|
Copyright © 2009-2024 |