|
Everybody (Thank You) Lyrics - Artist : Falz
Ah, everybody wey believe the movement
Everybody wey see the dream Everybody wey show me love, oh Everybody wey dey the team Every single fan wey dey hail me All the babes wey still dey scream Everybody wey dey the story Every actor in the film Everybody wey play the music All the radio stations All the DJs and the VJs Everybody wey give me rotation Shout out to Femi Soro Hala my man Aboki Èyin o mọ bo șe bere Àwọn ti day one ni mo n kí You fit think say e easy for me But àwa ti hussle low key Shoutout to guys wey know me Àwọn èyàn ti mọ lé pé ni homie Shoutout to pops and mumsi Àwọn èyàn tó support mi Folakemi and Foladele, ah Thank you wá compulsory Everybody wey believe the movement Everybody wey see the dream Everybody wey show me love, oh Everybody wey dey the team Every single fan wey dey hail me All the babes wey still dey scream Everybody wey dey the story Every actor in the film Ah, Igojuwa God bless your soul I know you dey for heaven, oh Small, small dem don dey get to know God don change my level, oh I dey thank all the guys wey criticize All the people wey no feed me lies The people wey first recognize say There's more to me than meets the eyes All the people wey dupe the boy The wayo guys and 419ers Now we dey sing, we dey break boundaries Now we dey be like Paul and Silas And my sax, e dey kill the beat True, when I don't feel defeat Where you dey when we dey feed the street? We paid the dues so we need to eat Ah, everybody wey believe the movement Everybody wey see the dream Everybody wey show me love, oh Everybody wey dey the team Every single fan wey dey hail me All the babes wey still dey scream Everybody wey dey the story Every actor in the film (Even though it was hard at first) (You held me down and pushed me up) (So I thank you for loving me) (Thank you, thank you) |
Other Lyrics
|
Copyright © 2009-2024 |