|
Number One Lyrics - Artist : Alade, Yemi
Yea
Sebirabadabaraba Yea Egar boi Oh no no Baby You are my number one Baby you are my number one Yea yea Dem say love is hard to find Well e no too hard me to find my own oh Some people go say love is blind oh Yea yea Oh my love is very much blind eh E full my belle E full my belle This kind loving you give E dey sweet oh E full my belle E full my belle E dey sweet like pikin wey see biscuit oh I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh I wanna be your number one Not number two Number one Say you can count on me my baby Count on me my baby I wanna be your number one Not number two girl Not number two girl Count on me my baby E full my belle E full my belle This kind loving you give E dey sweet oh E full my belle E full my belle E dey sweet like pikin wey see biscuit oh Ah yea I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh Yea yea yea yea I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh Baskala For your love I go go calabar NA your love wey dey end the matter For your love I go dance alanta Dance alanta Oya dance dance For your love I go go calabar NA your love wey dey end the matter For your love If dem talk I go burst their matter Ah yea I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh Yea yea yea yea I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh Swaps Yemi Alade |
Other Lyrics
|
Copyright © 2009-2024 |