|
Control Lyrics - Artist : Alade, Yemi
Attention please
Unu welcome Girls wey sabi to the left side Guys with the money to the right side Me no get time for no chit chat Please Nwanne lose control Only dance plus she give them sweet Do that dirty whine now she jump and split She jump and split Attention please Na me dey hold control I dey press control On your mark set go I dey press control Na me dey hold control I dey press control On your mark set go Oya now freeze Lights and camera action Everybody get in position We about to change the location Working class independent Please I no get time to dey waste my dough Me I high class with a taste Anything I want me I take and go I take and go Eh e dey gbonono gbonono E dey wini wonono wonono All of us ga tonono tonono O na me m woronwo woronwo Eh e dey gbonono gbonono E dey wini wonono wonono All of us ga tonono tonono O na me m woronwo woronwo Na me dey hold control I dey press control On your mark set go I dey press control Na me dey hold control I dey press control On your mark set go Pull up in a Bema Bema Oh my God did you see that, See that Cool am down in a freezer freezer Say me fresher dan a Lima Lima Tu t'appels Yemi Alade Je t'aime bien, viens danser Viens bouger près de moi Te quiero te quiero Eh e dey gbonono gbonono E dey wini wonono wonono All of us ga tonono tonono O na me m woronwo woronwo Nobody can throw me I hold control Na me dey hold control I dey press control On your mark set go I dey press control Na me dey hold control I dey press control On your mark set go |
Other Lyrics
|
Copyright © 2009-2024 |