|
Jelly Lyrics - Artist : Wande Coal
Hey jelly
Shakey shakey jelly Oh oh hey hey jelly Shakey shakey jelly Hey hey jelly Shakey shakey jelly She dey shakey shakey her jelly She dey roll her belly She dey shakey shakey her jelly She dey roll her belly Mama shakey shakey her jelly She dey roll her belly Mama shakey shakey her jelly Oya sexy sexy Diana She carry baka from Ghana The way she dance give me fever And she come dey muse me wahala Oh I dey feel her I go carry you to my villa Hmm she turn me to a winner Way she dance dey make me go Sumobi jeka connect Omoge wa collect Sumobi jeka connect The way you moving correct oh Sumobi jeka connect Omoge wa collect Sumobi jeka connect Je a connect She dey shakey shakey her jelly She dey roll her belly She dey shakey shakey her jelly She dey roll her belly Mama shakey shakey her jelly She dey roll her belly Mama shakey shakey her jelly Hey my Chioma oh She in a Porsche Panamera oh Looking very very fresher and cleaner oh If I show your yansh them go ban am eh Oh my Chioma oh I go catch you for corner oh I go dash you my dollar oh Before you dey go oh Sumobi jeka connect Omoge wa collect Sumobi jeka connect The way you moving correct oh Sumobi jeka connect Omoge wa collect Sumobi jeka connect Je a connect She dey shakey shakey her jelly She dey roll her belly She dey shakey shakey her jelly She dey roll her belly Mama shakey shakey her jelly She dey roll her belly Mama shakey shakey her jelly Woni ijo ni koma jo Oya baby jekan mope So fun won pe gbedu to le gan ni O so fun wope Ololufe mi oh I'd give it you if you let me And I dey tell you oh nobody be like Wande Coal She dey shakey shakey her jelly She dey roll her belly She dey shakey shakey her jelly She dey roll her belly Mama shakey shakey her jelly She dey roll her belly Mama shakey shakey her jelly Le le le le le leee All my la la ladies Ah ah See say see say Maleek Berry |
Copyright © 2009-2024 |