|
Angelina Lyrics - Artist : Simi
Oh no; oh no, oh no
Where you dey since yesterday eh eh? I find you go Angelina place She say you dey with another babe I see say you don start again You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh) You carry two girl, I say okay You want dey carry am go; no be so I'm gonna have to let you go Cause' I don't want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; oh no, oh no Oh no, oh no Who be that wey dey call your phone? You think say me I no know oh You save her number as Panel Beater Ah, when I know say na Carolina (Carolina) You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh) You carry two girl, I say okay You want dey carry am go; no be so I'm gonna have to let you go Cause' I don't want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; oh no oh, no no no no no no no no Can you hear me? Oh no, no oh oh, no no no no Eh aih; if you say you want follow all the babes for the area (Ah ah ah ahhhh) Make you follow them, I don't care (oh) No be me oh you go kill oh So, I really got to let you go Cause' I don't want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Na your fault oh, why you mess around- Angelina I don't know how you let me down- Angelina Oya, carry your wahala go oh- Angelina I no want see am again I don try, no be small thing oh- Angelina Angelina, you can have him oh- Angelina Wetin you do me with Angelina I no want see am again Oh no oh; oh no, oh no Oh no ohh |
Copyright © 2009-2024 |