Lyrics Labs
Thunder Fire Lyrics - Artist : Shatta Wale
Yeah, Shatta Wale

Beat boy ano dey see nobody higher than Jah o
If you no like me chale fey mor no ba o
Ano like man wey dey fight in woman o
Keep your baby well, even if she be kayayo
Because tomorrow go be another story o
Story story, make I tell you story o

Shatta wei de3 enfa me ho s3 w'ano gbaga o
What I know say w'ani so 3shi kakaduro
Abrabo y3 hard 3nso daakye y3 beduru o
Don't make I tell you say your moda
Errhnn, your moda
Make I tell you say your moda food sweet
Mesi dea woy3 nyinaa six feet
You know seh Shatta Movement be big ting
I say if eno be Jah and these girls, who be me?

Everyday dema calling Cappy, Cappy o
Me adey sing dis song for the party, party o
Okay Joint, make I tell dem say ano be mumu boy
Ago dey talk my mind, fuck it make everything spoil
We no dey praise Tetteh Quarshie but if ebe me ago make that cocoa spoil
We taya with dis lie, lie
Me ah tell poverty goodbye
Kunzu kudu bani tonight
[?]
Rock chains and Versace
See our walking

Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum

Me I want do this forever
Write my story, okada to Range Rover
Ghetto Yute adey blow my ting like masa Taylor
Jah know, my horn bigger than Charles Taylor
Why you dey wan eat my food, my broda I go torch you
God no sleep o, God no sleep o
Asay God dey watch you
See ah do am again, ah do it again now you go dey talk true
See how Tramol kill dem, I say sunyi yawa o
Asay see how Rohypnol kill dem oo, sunyi yawa o
Badman kill 'em all (Badman kill dem o)

Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum

I swear my father Kanto-na (gbor!)

Okay, my name is Captan and I wan introduce

The girls call me Odehye3 Runaway, but I don't know why
My real name is 77

Yuh already know, Addi di gyal dem daddy

Mumu 1
Mumu 2
Mumu 3

Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
Thunder Fire
Dem dum dum dum, dem dem dum dum dum

Copyright © 2009-2024
Privacy policy - DMCA Policy - Contact Us