Lyrics Labs
The Ban Lyrics - Artist : Shatta Wale
Pah pah pah pah
How many times dem go ban me
Ke je tsutsu ayalolo still woy3 mami
What you dey do wey I be running
Ahe sika ye man biade, soome
Vote for your artist
This be the short code
A scam wo fe k3 stories
Edey make dem like say
Award be the glory
But dem never know say
Man for pay rent with money
Kai, me I no dey worry
Money wey I make go fi pay all your rubish talk
But I no dey blame you I dey blame artists
Yes, Ghana artists dem go take do you too
Dis rubish make dem arrest me for station
Ebe dem plan dis segregation
I dey send this to the next generation
Cos before you go know gbo be sh3

We ah for dey pantang
If dem craze we craze oo
We no dey fear
We ah for dey pantang because dem dey try tell me
Dis music be mistake oo
We ah for dey pantang
If no understanding and dem undermine my intelligence
I say dem be yawa
Yawa oo dem be yawa
Go tell them I say dem be yawa
Yawa oo dem be yawa aah ha

Only God like I dey Nsawam
That be demma thinking that was their plan
For demma face I dey top chart
I dey drop hits melissa borjor number one
I no go cooperate I dey see it from the faces
Dem dey frustrate I go make am without you
No two ways about that no dey tolerate nonsense like gau gau
One day for cell I have a story to tell
What be my crime dem say I rebel
If e no be the fans how you go make money here

We ah for dey pantang
If dem craze we craze oo
We no dey fear
We ah for dey pantang because dem dey try tell me
Dis music be mistake oo
We ah for dey pantang
If no understanding and dem undermine my intelligence
I say dem be yawa
Yawa oo dem be yawa
Go tell them I say dem be yawa
Yawa oo dem be yawa aah ha
My fans eh dont mind dem
Dem be yawa
Yawa ooo dem be yawa aah

How many times dem go ban me
Ke je tsutsu ayalolo still woy3 mami
What you dey do wey I be running
Ahe sika ye man biade, soome
Vote for your artist
This be the short code
A scam wo fe k3 stories
Edey make dem like say
Award be the glory
But dem never know say
Man for pay rent with money
Kai, me I no dey worry
Money wey I make go fi pay all your rubish talk
But I no dey blame you I dey blame artists
Yes, Ghana artists dem go take do you too
Dis rubish make dem arrest me for station
Ebe dem plan dis segregation
I dey send this to the next generation
Cos before you go know gbo be sh3

We ah for dey pantang
If dem craze we craze oo
We no dey fear
We ah for dey pantang because dem dey try tell me
Dis music be mistake oo
We ah for dey pantang
If no understanding and dem undermine my intelligence
I say dem be yawa
Yawa oo dem be yawa
Go tell them I say dem be yawa
Yawa oo dem be yawa aah ha
My fans eh dont mind dem
Dem be yawa
Yawa ooo dem be yawa aah

Copyright © 2009-2024
Privacy policy - DMCA Policy - Contact Us