Lyrics Labs
Labalaba Lyrics - Artist : Savage, Tiwa
Sexual healing, sexual heal
Classic
Uhn uhn uhn uhn
Yea, one time
Uhn uhn uhn uhnn
One time, one time
Burst Brain
Uhn uhn uhn uhn, uhn uhn uhn
Yea yea yea yea yea

Listen
Omo e don tey wey I don buzz you
You know am busy, I dey hustle
And everyday, I dey think all about you
You know I miss you, baby, I dey tell you
I just wanna romance your body
Uhnn, romance your body
Forget Lauretta, I need your loving
Baby, I need your touching

Baby you are sweeter
I wanna have you everyday
But you bad for ma liver
Eh eh eh, eh eh eh
I wanna get this feeling
I want sexual healing, sexual healing

See, baby boy, I'm coming over, over
I tell you say, my baby, me am coming over, over
He gat me coming over, over
So baby, me am coming over over, over ah ah

Labalaba, Labalaba, Labalaba
Labalaba, Labalaba
Labalaba, Labalaba, Labalaba
Labalaba

Mama JamJam, wetin happen na?
You dey para oh
Omo, make you forget Philomena
If I give you body, you go craze oh
Me go give you anything, if you say so
No baga, I want nobody wanna see you
No hassle, me dey give you green light oh
Tonight is all about you "ah ahh"
Spend all my money on you, baby
It's crazy, I'm all over you ah ah

Baby you are sweeter
I wanna have you everyday
But you' bad for ma liver
Eh eh eh, eh eh ehh
I wanna get this feeling
I want sexual healing, sexual healing

See, baby boy, I'm coming over, over
I tell you say, my baby, me am coming over, over
He gat me coming over, over
So baby, me am coming over, over, over ah ahh, yea

Labalaba, Labalaba, Labalaba
Labalaba, Labalaba
Labalaba, Labalaba, Labalaba
Labalaba

Ahn ahn ahn ahn ahhn
Ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahhn
Ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahhn
Ahn ahn ahn

Copyright © 2009-2024
Privacy policy - DMCA Policy - Contact Us