|
Jah Eli Jah Lyrics - Artist : Patoranking
I remember those days
When no lighter, no ganja, no friends I remember those days When we had to buzz To get friends I hustle on my way up I did it all alone I brought all my brothers up Let dem see me shine bright Holy Michael, Holy Gabriel Holy Raphael, Holy Uriel Baba bless me make dem envy The way I'm flexing The money resting Holy Michael, Holy Gabriel Holy Raphael, Holy Uriel Baba bless me make dem envy The way I'm flexing The money resting Eli jah Eli jah Send down fire Bless my ota Pour me water Holy water Make dem see say Me I no dey suffer Eli jah Eli jah Send down fire Bless my ota Give dem long life To see me prosper Make dem see say Me I no dey suffer again Oluwa say make we pray for Our enemies and our neighbours Bless my enemies and my neighbours So that when I buy big Benz Dem go see more to say more You gimme Grace gimme favour Now I'm rich and I'm famous So tay I dey buy big houses for Lagos Anyhow anyhow people go dey Wey go hate us Holy Michael, Holy Gabriel Holy Raphael, Holy Uriel Baba bless me make dem envy The boy that is flexing The money resting Eli jah Eli jah Send down fire Bless my ota Pour me water Holy water Make dem see say Me I no dey suffer again Eli jah Eli jah Send down fire Bless my ota Give dem long life To see me prosper Make dem see say Me I no dey suffer again Na me dem dey call kekere o Back then I no fit chop kpekere o Poverty just dey tele o But Oluwa iwo ni mo gbe ke le o Wetin my eye don see Omo my mouth no fit talk am From ghetto to oversea Anywhere you hear my gbedu Follow me rock am Holy Michael Holy Gabriel We don prove dem say My head e dey there Holy Michael Holy 'Ranking Father me I give you special thanking Eli jah Eli jah Send down fire Bless my ota Pour me water Holy water Make I ram bam bam bam With plenty raba Eli jah Eli jah Send down fire Bless my ota Give dem long life Make dem see say Me I no dey suffer Alright Eli jah Eli jah God of fire Bless my ota Give dem long life Make dem see me prosper Make dem see say Me I no dey suffer Again again again Eli jah Eli jah Send down fire Bless my ota Give dem long life Make dem see say Me I dey prosper Jah Eli Jah Eli jah God of fire Bless my ota Give dem long life Make dem see me prosper Make dem see say Me I no dey suffer again again o Me no fit suffer again Me can't suffer again o I no fit suffer again Dun know |
Copyright © 2009-2024 |