Lyrics Labs
Danger Lyrics - Artist : P-Square
See me, see wahala dey
Wahala dey...

As we dey enter (enter)
Na saw some people just mental (mental)
Cos them dey feel this instrumental (mental)
Everybody to the center
Omo wahala dey (wahala dey)
Wahala dey (hala dey)
Them say P-Square we don dey yarn again (yarn again)
We just dey force, we come dey rhyme again (rhyme again)
From naija we don dey play away
Omo wahala dey

[Chorus:]
I dey see danger (danger wahala dey)
You go see danger (danger wahala dey)
Omo see danger (danger wahala dey)
We dey see danger (danger wahala dey)
Omo wahala dey
Wahala dey...

If them dey talk our agenda (agenda)
Make them go check our calender (calender)
Na different countries we dey enter (enter)
From January to December
Omo wahala dey
So make remember (remember say)
Na baba god be the defender (defender eh)
We no retreat, we no surrender (surrender eh)
Make take them back to sender
Omo wahala dey (wahala dey)
Wahala dey (hala dey)
Them say P-Square we don dey yarn again (yarn again)
We just dey force, we come dey rhyme again (rhyme again)
From naija we do dey play away
Omo wahala dey

[Chorus]

E don dey (don dey eh)
Make we dey hustle make we enter (enter)
Them say them no go gree say we be stranger (stranger)
Them say we we come from jail we no remember
See where we dey today e no be today (e no be today)
Anything wey them like, make them do
Don't let them get your way (get your way)
All the bads things them do, dey fade away (fade away)
Them say you (who say)
Na them go tire eh
We still dey hammer eh

See me see wahala dey (hala dey)
Them say P-Square we don dey yarn again (yarn again)
We just dey force we come dey rhyme again (rhyme again)
From naija we don dey play away
Omo wahala dey

See danger (danger) [x8]

Copyright © 2009-2024
Privacy policy - DMCA Policy - Contact Us