|
Free My Mind Lyrics - Artist : Omah Lay
Free my mind
Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo oooo I get a girl for America She no dey ever ever let me down I get another one for Senegal She no dey ever ever give me nack I get another one for Unilag That one behaves like a hoodlum I get another one for Uniport See me see trouble kill a boy Now we don bust o Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo oooo Mmm my melody e sweet pass mmmm Mmm my energy I fire pass motor If shawty no go give me, I go go nack Okpo Shule boy e be the boss don shule boy Cuz e don bust ooo Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo, oooo Olosho wey no fine Dem dey too like clout eeeyo People wey no get talent oyo Them dey too sharp mouth So I free my mind with Shayo no I free my mind with Shayo ooo Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo Free my mind Free my mind with Shayo Oooo |
Copyright © 2009-2024 |