|
Geng Lyrics - Artist : Mayorkun
Set awon
One Hennessy, 20 men geng Set awon Akube Balenciaga geng Set awon Of Lagos You know me, who? (Geng) You chilling with the most high (Geng) You chilling with the most high (Geng) Right now you're chilling with the most high (Geng) You know me? Geng (Geng) You chilling with the most high (Geng) You chilling with the most high (Geng) Right now you're chilling with the most high (Geng) Sho mo mi (Geng) Oon chill kpelu most high (Geng) Chill kpelu most high (Geng) Oon chill kpelu most high (Geng) Wa sho mo mi (Geng geng) You dey chill kpelu most high (Geng) Oon chill kpelu most high (Geng) Iwo gan chill kpelu most high (Geng) This geng is the most high Shoot arrow with the bow tie Who don blow make I no lie Drop your own if I no try (Geng) Pain you and you no lie Why I go come know if you no cry No fine girl wey you no sign No highness wey you no try Set awon geng geng geng (Geng) Pepper dem geng (Geng) Happy geng geng (Geng) Just best friends (Geng) Set awon enugbe geng (Geng) Bad mouth geng Akube Balenciaga geng (Geng) One Hennessy, 20 men geng (Opor o) This gang is the most high Dem no dey see when dem don high Sake of the Hennessy, no ice You know me but we knock dice In fact you are not geng Geng no dey wear fake Rolex Geng no dey ooze Geng no dey talk too much Geng no get patience Set awon geng geng geng (Geng) Pepper dem geng (Geng) Happy geng geng (Geng) Just best friends (Geng) Set awon enugbe geng (Geng) Bad mouth geng (Geng) Akube Balenciaga geng (Geng) One Hennessy, 20 men geng This gang is the most high Ge ge Of Lagos Opor o |
Copyright © 2009-2024 |