|
Ring My Line Lyrics - Artist : King Promise
If e no be money no call me
If it ain't about the money don't call me If e no be money no call me But if it is ring ring make you ring my line Hey they say I changed Cause me I dey my line Take the bad energy comot my face Dem vex they say I change Then they expect say I go be the same boy Why e dey pain you say I no dey need you no more No matter be safе If e no be money no call mе If it ain't about the money don't call me If e no be money no call me But if it is ring ring make you ring my line If e no be money no call me If it ain't about the money don't call me If no be money don't call me But if it is ring ring make ring my line Hey they say I changed Hey cause me I dey my line Take the bad energy comot my face Dem vex they say I changed Then they expect say I be the same boy Oh nah nah nah ey Me I dey move Just dey waka I just dey face my front and my matter Inkwɛ moko sane bii I no dey bother Water my dreams cos One day one day I dey go grow big Nyame nkoaa ne m'agyenkwa I gat big dreams no dey play no dey scatter DMX kɛ loyalty before the money That be how we dey live "yeah" If you know me you know say I be real Money makes some changes but money didn't change me No dey fear no dey make nothing dey shake me Oh na na naa I get big dreams o I dey do am for my people o My people dey depend on me o I no fit give up on my people o Oh na na naa Hey they say I changed Hey cause me I dey my line Take the bad energy comot my face Dem vex they say I changed Then they expect say I be the same boy Oh na na naa ey They say they wanna tame me in they labeled me a rebel Motivate myself in mirror trying on my necklace Put this mortgage on my chest cos it could have been a sentence Put this mortgage on my kettle cos we cooking in a kettle Got this cute one and she got freckles Sexy bitches hit me up I ain't replying to their messages It's better with a city view everything expensive Fresher than a cereal contaminate my beverage Rely on people never They had me in my cell feeling sentimental huh Out of sight Out of mind Them man wasn't expecting us Minutes later come home and let me level up Niggas turn treacherous Now they upset with us Music and Road its had to keep them both seperate (Ah) All the time I couldn't hit that laver I had to hit the strip with pebbles If e no be money no call me If it ain't about the money don't call me If no be money don't call me But if it is ring ring make ring my line If e no be money no call me If it ain't about the money don't call me If no be money don't call me But if it is ring ring make ring my line |
Other Lyrics
|
Copyright © 2009-2024 |