|
Baajo Lyrics - Artist : Joeboy
Ayy ayy ayy ayy ayy yo D3mz, pick it up
Abi you want make I turn to you tonight? Shey you dey want company yeah yeah? (Company yeah yeah) I picture the things I go do to you tonight You for sure dey run from me yeah yeah Oh baby girl baajo No motromojo Now if you say you want me Odo mɛntwe wo nan ase oh Baby girl baajo No motromojo Now if you say you want me Odo mɛntwe wo nan ase oh Kɛ cho cho Chochorike cho cho Chochorike cho cho Chochorike cho cho Kɛ cho cho Girl bra bɛgye (Chochorike cho cho) Afiefoɔ nyinaa aso bɛte (Chochorike cho cho) Mahyehyɛ mpaninfoɔ akyɛdeɛ (Chochorike cho cho) Latex yi oh (Ke Cho) I no even do nothing to you So why you wanna leave oh? Oh baby girl baajo No motromojo Now if you say you want me Odo mɛntwe wo nan ase oh (Oh na na na) Baby girl baajo (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy) No motromojo Now if you say you want me (Joe- Joeboy pon deck) Odo mɛntwe wo nan ase oh Baby don't you leave me, don't go Ma sare, ma lo Ma salo, oh no I no go delay, joo ma fo Only you dey, I no get backup When I wake up in the morning na you I dey first call And I don't really wanna break up I want to make you my last bus stop Oh na na yeah (Yeah yeah yeah) Wetin e go take? Wetin you want make I do again? You for reason my pain oh Oh baby ayy ayy Oh baby girl baajo No motromojo Now if you say you want me Odo mɛntwe wo nan ase oh Baby girl baajo No motromojo Now if you say you want me Odo mɛntwe wo nan ase oh Kɛ cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy) Chochorike cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy) Chochorike cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy) Chochorike cho cho (Ah ah ah ah ah ah) Kɛ cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy) Chochorike cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy) Chochorike cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy) Chochorike cho cho (Ah oh na na) Ground up chale |
Other Lyrics
|
Copyright © 2009-2024 |