|
Rise Up Lyrics - Artist : DJ Neptune
Greatness
Yeah Yeah ICON, Ladipoe DJ Neptune We get on our feet when dem no believe say We go rise up again We dey pray for grace and we believe say We go rise up again I dey see your head spin You no understand why Nobody wan send you Nobody wan help you Omo you need to Bring your dreams alive again Fire in your heart go Burn out every doubt you get oh Do you ever make it to the talk? This life not turn by turn So don't you stop eh Will I ever make it to my prime? Last last I be champion So watch me rise We get on our feet when dem no believe say We go rise up again We dey pray for grace and we believe say We go rise up again Icon All my life I've been the underdog I've seen the other guys I've been the one to rise up and even all the odds I've seen the flashy cars when I sat inside the bus I've said yes to the boss I've walked kilometres to get to where I dey I've prayed for grace to cover all my day to day I've seen the rich boys, dey flex boys Wey go become G-boys so even dem go flex boys, ditto Shoutout to E-money I've seen girls getting F'ed by G-boys who knew H-money Just because they want to say the money loud - High Money I've seen people go to jail for dey money Me I no go lie the journey long - Kseries I go always proof the doubters wrong and the truth is I fall, I rise, I dipped down many times Thunder fire anybody wey dey try to block my shine, so We get on our feet when dem no believe say We go rise up again We dey pray for grace and we believe say We go rise up again Uhh uhh uhh Rise up We go rise up again Uhh uhh uhh We go rise up again Ohh ohh ohh Rise up again ohh ohh ohh Ohh ohh ohh (Greatness, round of applause) Round of applause, everyone isn't whole But the pain and sacrifice that they ignore 'Cause this blood nor sweat that drip from every pore 'Cause it's sacrifice to keys that open doors If it's-not about the pepper, what's the point of grinding Trying be the brand ambassador for God's timing Everybody wanna prove it to the haters But sometimes though it's close friends that need reminding Heaven knows the anointing is in the flow Even the devil knows he can never afford my soul I play it cool, you cannot walk in the same shoes In this life of toll-gates my nigga I pay dues Big facts Yeah I want the big stacks But I do it for the legacy and impact I didn't come this far to come this far That's on God from the heart We get on our feet when dem no believe say We go rise up again We dey pray for grace and we believe say We go rise up again We go rise up again We go rise up, yeah (We go rise up, we go rise up) Nothing go do me (We go rise up, we go rise up) Everything go sweet oh (We go rise up, we go rise up) (Uh uh yeah) Nothing go hard me (We go rise up, we go rise up) My life's on the rise oh (We go rise up, we go rise up) (We go rise up, we go rise up) (Uh uh yeah) We get on our feet when dem no believe say We go rise up again We dey pray for grace and we believe say We go rise up again Tune |
Copyright © 2009-2024 |