|
Target You Lyrics - Artist : 2Baba
[2Baba:]
I no go lie I dey see you too It all depends on what you want do No pretend make you just stay true As e dey do me na so e dey do you I no go lie I dey hala everyday I wonder why you no dey look my way Abi e get something wey I never do Abi you want make I somersault too Abi you get another pattern wey I never know Make you tell me make I do the needful Life is too short baby report Later me and you be our life support [Syemca:] I don't want to be unfaithful (Abi you never know) See I just wanna be simple lover (Na so the thing go) [2Baba:] E get why I dey target you You different from all of your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want us to to break bread I know you want to know wetin dey my head See this song I want it trending And it could be peaceful too Oya baby kaikai make we link up Make ojukokoro people no con dey snatch us I guarantee you I go always defend us As I go love you e go make people jealous I just wan roll just me and you eh Forget whatever them do you Abi you get another pattern wey I never see Anyhow you want am I gat you and me [Syemca:] I don't want to be unfaithful (Abi you no go like to know) See I just want to be a simple lover (NAh no let the thing go) [2Baba:] E get why I dey target you You different from all of your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want us to break bread I know you want to know wetin dey my head See this song I want it trending And it could be peaceful too Na Peaceful chilling around my way Good good loving for you all the way Abi e get another pattern wey you wan see Make you tell me make I show you for free [Syemca:] I don't want to be unfaithful (I don't want to be that for sure) See I just want to be a simple lover (Baby let this love flow) [2Baba:] E get why I dey target you You different from all of your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want us to break bread I know you want to know wetin dey my head See this song I want it trending And it could be peaceful too E get as you dey do me E get as you dey do me Eeh hen E get as you dey do me |
Copyright © 2009-2024 |